Questions
This is a question
Nyash no get teeth, but e dey cut shit
Water wey dem use take make eba no fit come back
Na see-finish make “good morning” turn “how far”
Cunny man die, cunny man bury am
Who borrow cloth no dey too dance for party
Pikin wey like party rice no suppose fear dance
Dem no dey tell blind man say salt no dey for food
Respect who get, but fear who never collect
Person no dey learn to use left hand for old age
My thing and our thing no be the same
You got #{score}/#{total}
Sabi person. Your head dey there.
You got #{score}/#{total}
Na little pidgin you sabi. You need to learn am in-to-to.
You got #{score}/#{total}
If you no sabi pidgin now, e don late for you o.